Members of di movie industry Kano, north west Nigeria, Kannywood tok say di reason why dem go support Governor Umar Ganduje for second term be say im don help dia work well-well. Di governor host ...
Di video of one pikin wey drown for one children swimming pool no be di son of Nigerian music star Davido, authorities tok. Di video wey dey circulate on social media don go viral wit many ...